Music Review: Summer love by 1da Banton
“Summer love,” is a song by Nigerian singer and songwriter, 1da Banton.
Summer Love is a love song where 1da Banton finds himself reluctantly giving love a chance again after several heartbreaks.
What is the song Summer Love by Ida Banton all about?
In the song, Ida Banton sings about his desire to find true love after encountering several heartbreaks from women who claimed to love him.
When he finally found true love with another lady, he was a-doubting-Thomas due to the countless heartbreaks he already faced.

Summer Love by 1da Banton Lyrics Translation
Intro
Believe, believe, believe
AJ Vibes
Zamina eh yeah (3x)
Mic on
Verse 1
I been dey think say I too sabi (This love thing) (I used to think that I know so well- this love thing.)
Until dem break my heart oh I see (See something) (Until, they broke my heart.)
And now, you don dey show me love wey dey feel like true love, yeah eh (And now, you have started showing me love that feels like true love.)
I dey see everything e dey be like true love (I see everything, it is like true love.)
Pre-chorus
But I no wan believe believe believe believe you (But, I don’t want to believe you.)
Say I no fit believe believe believe believe you (I said, I can’t believe you.)
Even when I wan dey believe believe believe believe you eh (Even when I want to believe you.)

Chorus
Say dem don do me bad e don do (They have done bad things to me; it is enough.)
Them don break my heart e don do (They have broken my heart; it is enough.)
But deep down inna me heart I dey wish for that special love (But, deep in my heart, I wish for that special love.)
Summer Love ah

Summer Love uh uh

Verse 2
Show me
This love you dey show me (This love that you are showing me.)
I swear down I dey feel am (I swear to it that I am feeling it.)
Na Micheal Jackson thriller, oh no (It’s Michael Jackson’s thriller, oh no.)
Lisa, I swear down she been do me (Lisa, I swear, she hurt me.)
I no go lie she been fool me (I won’t lie, she fooled me.)
E make me wan lose it (She made me want to lose it.)
Since you came into my life you make me fall in love
Wetin you dey do me girlie me I never know (What you are doing to me, I don’t know.)
I dey follow you from Agip down to Rumukalagbor (I am following you from Agip to Rumukalagbor.)
I say ——don rent house for my mind (I said you have rented a house in my heart.)
Pre-chorus
But I no wan believe believe believe believe you (But, I don’t want to believe you.)
Say I no fit believe believe believe believe you (I said, I can’t believe you.)
Even when I wan dey believe believe believe believe you eh (Even when I want to believe you.)
Say I no fit believe believe believe believe you (I said, I can’t believe you.)
Interlude
Original oh
Original 1da Banton
Say dem don do me bad e don do (They have done bad things to me; it is enough.)
Them don break my heart e don do (They have broken my heart; it is enough.)
But deep down inna me heart I dey wish for that special love (But, deep in my heart, I wish for that special love.)
Summer love

It’s STG
Original oh

Chorus/Outro

Summer Love ah ah
Watch the video for the song “Summer Love,” by 1da Banton below
Duration: 3 minutes
[…] (+Lyrics + Translation) Summer love Meaning and Lyrics Translation by 1da Banton […]