Mavins “Amina” Lyrics
Intro
Instrumental
Vibez
Mavins
Chorus (Rema)
Tell me if you’re available
Me I wan link you girly oh (I want to link you/connect with you.)
Me I no fit dey solo-lo (I can’t stay on my own.)
Make we run our thing on the low (Let’s run our thing on a low.)
Amina oh, ah Amina
Say na you wey dey ginger me now (You are the one that gingers me now.)
Amina oh, ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah (You are the one that gingers me now.)
Beatz

Verse 1 (Ayra Starr and Rema)
Ayra Starr
Hmm
Big bag, big vibes, big cheques
I kon wear knickers (I now wore knickers.)
I wear my Jimmy Choo (I wore my Jimmy Choo.)
Drink booze with my goons and sip on liquor
Pull up in a Rover
So fine dem go shout Jehovah (Hey) (So fine that you would shout Jehovah.)
Hmm, the money I dey chase am uh uh (Hey) (I am chasing after money.)
Rema
Ewiriwiriweriye
Hey, ewiriwiriweriye
Fine girl asampete (Fine girl, beautiful girl.)
Come baby girl malo nogede (Come baby girl, don’t dull.)
Spekele, spekele
Why you dey form I go knack you ogede (Why are you fronting, I will hit you with my D)
You go feel my thing inside your belle (You will feel my thing inside your tummy.)
Chorus (Rema)
Tell me if you’re available
Me I wan link you girly oh (I want to link you/connect with you.)
Me I no fit dey solo-lo (I can’t stay on my own.)
Make we run our thing on the low (Let’s run our thing on a low.)
Amina oh, ah Amina
Say na you wey dey ginger me now (You are the one that gingers me now.)
Amina oh, ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah (You are the one that gingers me now.)
Verse 2 (Rema and Bayanni)
Rema
Killy me, killy me (Hmm) (Kill me)
Girl you fit killy me (Girl you can kill me)
Killy me with body (Kill me with your body.)
Ki-killy, ki-killy (Uh) (Kill…)
Ki-killy, ki-killy (Kill…)
Hmm egbami (Save me)
Accident e, accident e, when you jam me (There is an accident when you hit me.)
I sabi vulcanizer wey go pump your tire, na me (I have a vulcanizer that would pump your tire; it is me)
Bayanni
Bayanni
Ekelebe don burst oh
Kuku kill me, kuku kill me oh (Just kill me.)
E be you I wan chop oh (You are the one I want to eat/have.)
They wan see me (They want to see me.)
Them no fit reach oh (They are not up to.)
Wait na, wait na (Wait…)
E be you I dey chase na, chase na (You are the one I am trying to woo.)
Girly make I hold your waistline, hmm, yeah (Girl, let me hold your waistline.)
Verse 3 (Crayon)
Girly be my akanchwa
Come make I chop you like ofe sala (Ha) (Come, let me eat you like pepper soup.)
Your body na raise to power (Ah)
Come make I give you the shower (Ah) (Come let me give you shower.)
When I pull up in the club with me guys
So you know say we fresh like —-(Ah)
O girl you dey make me dey mental (Yeah) (Girl you drive me crazy.)
Shebi I dey make you dey mara (Ah) (I also drive you crazy)
Chorus (Rema)
Tell me if you’re available
Me I wan link you girly oh (I want to link you/connect with you.)
Me I no fit dey solo-lo (I can’t stay on my own.)
Make we run our thing on the low (Let’s run our thing on a low.)
Amina oh, ah Amina
Say na you wey dey ginger me now (You are the one that gingers me now.)
Amina oh, ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah (You are the one that gingers me now.)
Outro
Here we go, yeah
This one goes out to the special ladies
You’re beautiful
You are nicely made
And that’s fact
Mavins “Amina” Meaning
“Amina” by Mavins is a song about a lady Amina. The artists are mesmerized by her physique and desire to —
(+Pictures) Read the full meaning, full lyrics and full translation of the song and the full review on our music translation blog here @ www.ogefash.review @ www.ogefash.reviews
Feel free to click the link below to keep reading, thanks
https://ogefash.reviews/2022/12/07/mavins-amina-lyrics-breakdown-translation-meaning/