What is the song Mercy by Adekunle Gold about?
The word “Mercy,” means compassion.
Fake love on the other hand means untrue love.
In the song, Adekunle is imploring God to have mercy on him, show him those who love him genuinely, care for him, and always support him. He implores God to separate him from those unfriendly friends or enemies seeking his downfall so he doesn’t wine and dine with them.
The intro of the song features the vocal of his wife Simi. View below:
“AG Baby carry body body, oh oh oh, ah ah
No dey worry worry, oh oh oh”

Lyrics to Mercy by Adekunle Gold.
Intro (Simi)
AG Baby carry body body, oh oh oh, ah ah
No dey worry worry, oh oh oh
Verse 1
Open my eyes, show me who dey for me (Open my eyes, show me who is for me.)
Make I no dey pop Rosé with my enemy (So I don’t pop Rose with my enemy.)
Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality (Any helper disguising is a principality.)
Chorus
Oh, Lord have mercy, mercy
This fake love don dey plenty, plenty (This fake love is becoming so much.)
Dem dey try do man dirty, dirty (They are trying to do me dirty)
Jah, Jah, ma je’a sh’esin, sh’esin, yoh yoh (Do not let us be mocked/commit sacriledge.)
Who born the pesin, pesin (Who is that person that they gave birth to.)
Wey wan cross me? Make dem try me, try me (That wants to cross me? Let them try me, try me.)
Red eye, Red eye, no more paddi, paddi (Red eye, red eye, no more being pals)
Can’t kill my light, I’m sorry, sorry, oh oh
Post chorus
When I show, make dem make way, make way (When I arrive, let them make way.)
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose (When I arrive, let them lift their leg/leave the way. I will always pose.)
I go denge-denge, I go dey pose (I will always pose.)
Dem go wakakurukere (They would be walking about/tiptoeing)

Verse 2
As you can see, I’m just beginning
And I trouble nobody
So make nobody bother me eh eh (Make nobody no bother me)
As you see me, na God dey fight for me (As you are looking at me, it is God that is fighting for me.)
Nobody touching me (Nobody touching me.)
Can’t stop my destiny
Wetin I do, do, do? (What did I do?)
Shey I be your telly, your daily news? (Am I your television or daily news.)
Been a long time man and I paid my dues
I’m premium now, so I pick and choose
Ni ita faji won mo bimo se je (Outside, when we are having fun, they know my worth.)
Bad Boy Deks, I no apologize (Bad boy Deks, I am not apologising.)
Bet on myself and I’m rolling the dice
Kilamity, kilamity o (kilamity, kilamity, kilamity)
Chorus
Oh, Lord have mercy, mercy
This fake love don dey plenty, plenty (This fake love is becoming so much.)
Dem dey try do man dirty, dirty (They are trying to do me dirty)
Jah, Jah, ma je’a sh’esin, sh’esin, yoh yoh (Do not let us be mocked/commit sacriledge.)
Who born the pesin, pesin (Who is that person that they gave birth to.)
Wey wan cross me? Make dem try me, try me (That wants to cross me? Let them try me, try me.)
Red eye, Red eye, no more paddi, paddi (Red eye, red eye, no more pals)
Can’t kill my light, I’m sorry, sorry, oh-oh
Post chorus
When I show, make dem make way, make way (When I arrive, let them make way.)
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose (When I arrive, let them lift their leg/leave the way. I will always pose.)
I go denge-denge, I go dey pose (I will always pose.)
Dem go wakakurukere (They would be walking about/tiptoeing)
When I show, make dem make way, make way (When I arrive, let them make way.)
When I show, make dem gbese, I-I go dey pose (When I arrive, let them lift their leg/leave the way. I will always pose.)
I go denge-denge, I go dey pose (I will always pose.)
Dem go wakakurukere (They would be walking about/tiptoeing)

Outro
Tell me who dey for me (Tell me who is there for me.)
Make I no dey pop Rosé with my enemy (So I don’t pop Rose with my enemy.)
Open my eyes, show me who dey for me (Open my eyes, show me who’s there for me.)
Make I no dey pop Rosé with my enemy (So I don’t pop Rose with my enemy.)
Duration: 2 minutes 48 seconds
[…] (+Lyrics + meaning + translation) Music review: Mercy by Adekunle Gold […]