(+Lyrics + meaning + translation) Music review: Baddest boy (Original version) by Skiibii ft Davido

155
0
lyrics, meaning and translation of the song baddest boy remix by skiibii ft davido
Reading Time: 3 minutesReading Time: 3 minutes

Skiibii is a Nigerian artist that was formerly signed to Five Star Music. He is now signed to More Grace Entertainment; an outfit he owns.

The remix of this song featured Davido which can be viewed here-

What is the song “Baddest by” by Skiibii ft Davido about?

Although the dictionary meaning of “Bad” is unpleasant, poor or wrong. But over time, people have given a positive meaning to it. 

Baddest for instance may mean “To be the best, greatest, excellent, skillful” in something.

View the full meaning of the song here-

Lyrics to Baddest boy by Skiibii 

Intro

Run check

Oh-ah

Wo wo wo wah

Escala, ay, yah-yah

Verse 1

Long time, long time

I dey mad over you (I am crazy about you.)

Took me long time to get over you (Get over you)

Now, I don man up (Now, I already man-up)

Now, I don strong (Now, I am strong.)

Now, I get chicks wey dem dey for London (Now, I have fine girls that are in London.)

Now, I’m on chills (Now, I am on chills.)

Now, I don know when I get the fine things (Now I know, when I have fine things.)

When I get the … (When I have the…)

Chorus (Skiibii)

Baddest boy (Baddest boy.)

Emi gan biggest boy (I am also a biggest boy.)

Now, I have chicky in my toy (Now, I have fine girls in my vehicle.)

Fine boy l’omo gan (I am a very fine boy.)

Shey you no dеy see say I no get joy (Can’t you see that I don’t have joy.)

Now, I no get joy (Now, I don’t have joy.)

And, dem dеy call me baddest boy (And, they call me the baddest boy.)

Ah, baddest boy, yeah yeah (Baddest boy, yes, yes.)

Baddest boy (baddest boy)

Verse 2 

Shey you no dey fear face? (Aren’t you scared of my facial expression?)

Shey you say you get craze? (You said you are crazy?)

Because I gentle, you wan dey take space (Because I am gentle, you want to be taking me for granted.)

Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)

You go chop (You will eat…)

Nigerian koboko (Eh oh) (Nigerian cane.)

Straight from Magodo (Straight from Magodo.)

O ma ki’gbe “mor’ogo” (You will scream “I am in trouble.”)

Give them, give them, slow-slow

Chorus 

Baddest boy (Baddest boy.)

Emi gan biggest boy (I am also a biggest boy.)

Now, I have chicky in my toy (Now, I have fine girls in my vehicle.)

Fine boy l’omo gan (I am a very fine boy.)

Shey you no dеy see say I no get joy (Can’t you see that I don’t have joy.)

Now, I no get joy (Now, I don’t have joy.)

And, dem dеy call me baddest boy (And, they call me the baddest boy.)

Ah, baddest boy, yeah yeah (Baddest boy, yes, yes.)

Baddest boy (baddest boy)

Emi gan biggest boy (I am also a biggest boy.)

Now, I have chicky in my toy (Now, I have fine girls in my vehicle.)

Fine boy l’omo gan (I am a very fine boy.)

Shey you no dеy see say I no get joy (Can’t you see that I don’t have joy.)

Now, I no get joy (Now, I don’t have joy.)

And, dem dеy call me baddest boy (And, they call me the baddest boy.)

Ah, baddest boy, yeah yeah (Baddest boy, yes, yes.)

Outro 

You go chop (You will eat…)

Nigerian koboko (Nigerian cane…)

Straight from Magodo (Magodo) (Straight from Magodo.)

O ma ki’gbe “mor’ogo” (You will shout, “I am in trouble.”

Give them, give them, slow-slow

Skiibii Mayana

Duration: 2 minutes 22 seconds

Leave a Reply

error: Content is protected !!
%d bloggers like this: